"UNLOOKING"
PRODUCED BY: CKAY & REINHARD
WRITTEN BY MILLI
Chrous
Small pikin no dey
hear word
We go give am
unlooking (unlooking)
If e get big head omo
We go call am edward
We dey give dem
unlooking (unlooking)
Unlooking, unlooking
unlooking
For the club we dey
give them unlooking
Unlooking, unlooking
unlooking
For the club we dey
give them unlooking
Unlooking, unlooking
unlooking
For the club we dey
give them unlooking
Unlooking, unlooking
unlooking
Everywhere we dey give
them unlooking
Verse One
In the club when my
manager
No dey send me I dey
give them
Unlooking (Unlooking)
Mhen we never get
light but nepa
Don dey send bill
We dey give them
unlooking (Unlooking)
Mehn I never pay rent
but
My landlord don dey
text me
We dey give them
unlooking
Mehn niggas show me
coke but
Them tell me say na
pepsi
We dey give them
unlooking
Mehn it’s the new
nigga from the
West side
Push to the limit
like the
Test drive
All these niggas
getting saved
By the bell off with
me nigga
Mehn stop playing
with yourself
Believe me believe me
mehn
So good we gon need a
remix
Do your own shit mind
your
Own business banging
in the caravan
When these hoes
leaving
Chorus
Small pikin no dey
hear word
We go give am
unlooking (unlooking)
If he get big head
omo
We go call am Edward
We dey give dem
unlooking (unlooking)
Mehn if you chop
winch go
Smoke weed for
airport
We dey give them
unlooking
Mehn Nowadays Edo girls
They form airborne
We dey give them
unlooking
Unlooking, unlooking
unlooking
For the club we dey
give them unlooking
Unlooking, unlooking
unlooking
For the club we dey
give them unlooking
Unlooking, unlooking
unlooking
For the club we dey
give them unlooking
Unlooking, unlooking
unlooking
Everywhere we dey
give them unlooking
Verse Two
Ahh
Ladies if the boy too
dey form say e too know
You go give am
unlooking
Mehn e talk too much
but him
Money they ghostmode
You go give am
unlooking (Unlooking)
Mehn e no get car but
e walk
Around with car key
U go give am
unlooking (Unlooking)
Mehn e wan hangout
but e no wan pay for taxi
We go give am
unlooking
All the girls in the
club
If they at the bottom
we invite em up
If she bring her
friends we gon light em up
With her ass up mehn
i call that bottoms up
Gaddamn it
Gaddamn it
Mehn i told her am
the man gaddamn it
Now she rolling with
my team gaddamn
It’s the leader of
the new school
For the you too
Chorous
Small pikin no dey
hear word
We go give am
unlooking (unlooking)
If he get big head
omo
We go call am Edward
We dey give dem
unlooking (unlooking)
Mehn if you chop
winch go
Smoke weed for
airport
We dey give them
unlooking
Mehnnnn nowadays edo
girls
They form airborne
We dey give them
unlooking
Unlooking, unlooking
unlooking
For the club we dey
give them unlooking
Unlooking, unlooking
unlooking
For the club we dey
give them unlooking
Unlooking, unlooking
unlooking
For the club we dey
give them unlooking
Unlooking, unlooking
unlooking
Everywhere we dey
give them unlooking